For those of una wey say our combatant no rescue anything unto say no be the first time wey dem go talk so be dat, oya make una see the pictures of the shenkes dem wey our awua dem rescue from boko boys kaban inside sambisa.
as i dey always talk, boko boys neva reach wetin go stand near our combatant. make dem go ask sherif of lurd forces for liberia.
No comments:
Post a Comment